In an examination , Akpos was asked to complete the following: 1) - TopicsExpress



          

In an examination , Akpos was asked to complete the following: 1) He who fights and run away? AKPOS : E don surrender be dat, na dear catch am 2) A rolling stone? AKPOS: No fit just dey roll, na person push am.. 3) He who lives in a glass house? AKPOS : Na rich politician ego be… 4) A stitch in time? AKPOS : Dey prevent further tear tear… 5) Birds of the same feathers AKPOS : Na de same mama born dem… 6) One gud turn? AKPOS : Na correct power steering fit do am… 7) A bird in hand? AKPOS : Wetin e wan be again? If no be barbeque. Dem plenty for chicken republic  Half a loaf is better than? AKPOS : beans and gari, soaking without sugar… 9) A journey of a thousand miles? AKPOS : Na de person wahala be dat,na why eno enter car or aeroplane jeje… 10) He who laugh last? AKPOS: Get brain problem, make dem examine am bcs na beginning of madness be dat… 11) A patient dog? AKPOS : Na hunger go kill am… 12) All work and no play? AKPOS : Na bank job be dat bros… 13) Once beaten? AKPORS : Na revenge go follow be dat… 14) A fool at forty? AKPOS : I never see for Naija, our own dey start at 50… If na you be the teacher, wetin you go give Akpos over 100?
Posted on: Wed, 31 Jul 2013 10:58:13 +0000

Trending Topics



le="min-height:30px;">
She will be the death of me unexpected company to my last lonely
To trucks and other d bag motorists. Tail gating someone in this
A FÍN A MI SIGNO DEL ZODIACO Y CON TU FUTURO YA RESUELTO NUNCA
Golden Rice is Not a Viable Source of Vitamin A Your body can

Recently Viewed Topics




© 2015