Jet li, Jackie chan, James bond, Van dam, Wesley snipes, batman, - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie chan, James bond, Van dam, Wesley snipes, batman, commando, terminator, Spider man and Super man... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap over 200 girls o... Dem Lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dia films. Especially dat Jet li & Jackie chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. They better [-( come naija come show their power or we wont buy their films again abi na lie I talk?
Posted on: Sun, 01 Jun 2014 09:23:35 +0000

Trending Topics



ay from
this srories for my beautiful sisters only mainly my
Daily Bible Reading for 7-1-13 Genesis 24:34-41, 50-67; Psalm

Recently Viewed Topics




© 2015