Na u sabi. All i know be say i no dey bother for food again. My - TopicsExpress



          

Na u sabi. All i know be say i no dey bother for food again. My next target na shopright. I don dey try to enter there via dream. If i eventually succeed, i don reck dem be dat. I go occupy everything come my side, wake up. I dey even eye Scoa motors too. Cars wey i dey see there, it can be are my choise. O yes. Even sharaton hotel and MetroPark hotel for GRA ikeja. Wen i catch them, dem go know. See as them dey Sell Crystal wine 140,000. Wia dem wan make we find moneu come buy am? And na my wine be dat. I no fit afford am. So na dream tins be d mata now. If u like stay there. Me i don Pot ooo.
Posted on: Mon, 22 Jul 2013 09:19:53 +0000

Trending Topics



v>

Recently Viewed Topics




© 2015