OMO SEE ACHIEVMENT Episode 12 …. Hmmm. So dis woman go jus dey - TopicsExpress



          

OMO SEE ACHIEVMENT Episode 12 …. Hmmm. So dis woman go jus dey conji gode waya am she go jus code am com hous de watch bluefiim. Nawao. I com de wonda weda naso oda mature babes de do. I put d dvd again, comot d cd plate, Na me get dis cd 4now. I enta kichen again, kolet 2mor can of beer, de sip. I luk time, 12.30pm. I enta parlour, put ‘luv don’t cost a thing’ de watch. B4 I no wetin de hapun I don drink 4 cans of beer (I de drink 8bottles of beer b4 I dey ok) d tin com de turn my eye small small, I wan kolet anoda can but I respet mysef say mak I manag d one wey I don drink. By 1.30pm mrs joyce open door, enta, lock d door. she pass me enta ha room straight, I no greet am she no greet me. I jus sidon 4parlour dia. 15mins she neva stil comot 4rm room. I say mak I go find out wetin de hapun, as I de ha room door wan enta inside naso I see am de comot 4rm baffroom tie towel, I dodge very fast, run go bak parlour go sidon ( mak she no tink say I de peep am again) Afta som minutes she comot 4rm room. She wear one kain hot bumpshort, com wia spageti top witout bra, ha nippple jus de show 4rm de top. I ask am wia I’m pikin dey, she tok say she drop am 4her sista hous, she go go 2moro kolet am. …she ask me wetin I de watch, I tell am say na love don’t cost a thing. She say mak I start am 4rm beginin she wan folo me watch, naim she com d long cussion wey I dey, com siddon. As d fiim de go, she say mak I pause am, I obey. She com turn face me, ask me why I drink Im beer, say who giv me pemission 2enta ha fridge kolet beer, I tel am sori say I nogo try am again. She ask me how many can I drink, I tel am say na only one. She say mak I play d fiim mak we de watch. Lyk 20mins pass, she say mak I pause fiim again, I stil obey madam. She turn again de luk me, com ask me wetin giv me mind enta wia she de baff ystday nite. I jus close mouth, my mouth dry lyk desert. I no no wetin I go tok. As I de tink wetin I go tok, she com ask me mak I tel am wetin I see as I de peep am. See kweshun. I tell am say I no see anytin. She de luk me, kom tell me say if I no tel am wetin I see she go jus open door mak I de go (wetin I want sef). I wait 4som seconds, tell am say infact wetin I see I nofit tok am 4mouth but d kain bodi wey I see 4dat baffroom, na only angel gofit get dat kain bodi. I com tel say mak she continue de work-out, na wetin mak am get dat kain sweet bodi. She jus de smile, de shine ha 32, tell me say she node do exercise o, na so ha bodi dey… “Naim be say God tak time design u wella”, na wetin I tell am. I ask am d cream wey she de rub, she ask me why I de ask, I tell am say ha skin color na konfam. 1 in a million. She jus laff tok say na d cream wey I rub am 4nite. “Sum men mumu o, how ur husband go see angel wey dey lyk u go folo anoda woman, I nofit mak dat kain mistake 4my life o”, Mrs joyce jus de smile, de blush lyk secondry skool girl. “Well, sum pple no no beta tin”, na wetin she tok. “Abeg mak I marri u 4jus one day, na wetin go mak me hapi 4my life”, I tell am. “Marri ke, u go fit marri me?, u tink say 2marri me dey easy”, she jus de laff. As we de tok, my eyez focus 4ha breasttt, I jus wan tia dat ha top, comot nippple suck. “Wetin u de luk”, she ask me “Sori o, I tink say dose tins na real” I reply am “Wich tins?”, Omo shame catch me o. I close mouth comot eye. “U tink say wich tins na real?” She stil de ask I point ha breasttt. “Dose tins, I see as dem stand, tink say na real but I com luk am well see say u work on am “. She com frown small, com tok say hw I go tink say she go kari ha moni go work 4ha breastt mak e stand well. She com tok say na natural. “Na wetin u go tok nah, nobodi go accept say she work 4ha breastt”, I tell am. ” So u wan touch am b4 u confam abi” “Ha, noooo, I jus de tok o” “Oya bring ur hand”. She tell me……
Posted on: Wed, 30 Jul 2014 16:02:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015