Our Fadda wey dey up in di sky for heaven, as I dey for dis - TopicsExpress



          

Our Fadda wey dey up in di sky for heaven, as I dey for dis life na im I go be for heaven as I dey go waka everi day, help me find wetin I go chop and forgive me for all di bad ting wey I do as I forgive dem dat do bad for me and tink bad for me push me to waka away from di ting that go cause me wahala and no let di devil make me do bad tings. Na you be di God wey get powa pass everi ting wey you take look after us now and for eva.
Posted on: Fri, 25 Oct 2013 18:52:49 +0000

Trending Topics



px;">
Louis van Gaal will stick with 3-5-2 system Louis van Gaal will
THE CLOUD IS GATHERING!... God i pray 4 d nxt
NAME OF THE FATHER IS ELIJAH. THE TEACHINGS OF BISHOP DAVID
Doctors gave you or a loved one a bad report? They just declared

Recently Viewed Topics




© 2015