SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER Today our Studio dey celebrate - TopicsExpress



          

SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER Today our Studio dey celebrate all d Clergy Men wey dey Sapele. (Those wey God call and the ones wey call God). We thank unu as unu dey bring the Gospel of Christ and the Word of God through the various pulpit wey dey Sapele. From studio we celebrate Rev. Fr. Desmond Mbidioka and Bishop Handel Adiren. Oya make unu celebrate unu own. Floor don open. NB- As we all stand erect for Studio here dis evening, we join hands with dat of our clegy men to pray God to grant Sapele Gospel Musician KEFEE BRANAMA quick recovery from dat coma wey she dey. #GodHealKefee
Posted on: Wed, 04 Jun 2014 19:19:38 +0000

Trending Topics



-height:30px;"> March 6, 2014 Statement on the opening of 6th Session of the
Wilson Police have identified three suspects who allegedly robbed
News feed full of negativity & alot of people in their feelings.
È già passata una settimana, sei andato via senza che i tuoi
EMPIRE Black Leather Case Pouch with Belt Clip and Belt Loops +

Recently Viewed Topics




© 2015