Sum things only happens 2dae 4our 2mao Wisdoms,imagine d - TopicsExpress



          

Sum things only happens 2dae 4our 2mao Wisdoms,imagine d followings. You pay your babe wey dey university school fees and yet u never write JAMB, u be scholarship board? •U are 18yrs and ur sugardaddy is 70yrs old and u stil dey call him BABY, my sister he should be ur ANCESTOR. •Your babe is licking icecream... ure drinking pure water...pls guy Are u diabetic? •U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and egwusi soup. Omo u be magician? •few days to ur weddin, u stil dey wonda if e be d ryt man or woman, my dear are u a learner? *u dey read dis post and u no gree laff, abeg u be WITCH?
Posted on: Mon, 10 Mar 2014 22:56:49 +0000

Trending Topics



style="margin-left:0px; min-height:30px;"> Congrats to the NHS Band on taking First Place, Class III at the
#GQ #Be Someone #Chicago to Your Town #Good Music ,Timeless
this time my professor asked us this: College students often find
Theres the ones that you love, The ones that love you, The ones

Recently Viewed Topics




© 2015