WHICH ONE DID U NORMALLY SAY IN THESE SLAG 1. Insult upon - TopicsExpress



          

WHICH ONE DID U NORMALLY SAY IN THESE SLAG 1. Insult upon injury 2. Nonsense and Ingredient 3. If i sound u ehh, I will soon slap you 4. How Far? 5. Can I see your particulars? 6. Anything for me sir? 7. Are you mad? 8. Half-caste 9. Next tomorrow 10. Make I come block you dia 11. Lie, Lie 12. See me see trouble oh 13. Shift small for me lemme sit 14. abeg vamus / abeg commot 15. nonsense say wetin happen 16. Abomination 17. Over my dead body 18. God forbid bad thing 19. I need to retouch my (h)air 20. any word with "bloody" e.g. bloody fool, bloody liar, bloody idiot, bloody civilian 21. Na wa oooo 22. Tell me something 23. Why do you want to know my name? 24. Abeg joo 25. Can u imagine..... 26. wonders shall never end / cease 27. Tofiakwa (n some people feeling janded will say TUFI!!!!) 28. Chei, Kai 29. Oya! me we dey go 30. Hold on lemme branch somewhere 31. Come and Escort Me 32. Stop at that junction over there 33. Borrow me your pen/biro 34. Still yet 35. Me and you will enter the same trouser 36. You are so annoying 37. Why? Because Y has a long tail and branches 38. What is the time? Quarter To buy your own 39. Effico 40. ITK- I too know 41. Muumu 42. How are you? "We"re managing" 43. and so what? 44. I want some assorted biscuits e.g. Rich tea, Digestive 45. Your face look familiar or similiar(kano horses) 46. You are so daft 47. NFA- No future ambition 48. Are you already ready? 49. That is so dry! 50. My belly is full 51. Did they sack you? 52. I trekked all the way here 53. Where is the toilet, I want to piss 54. I want to drink cold minerals 55. Which ones now? 56. Can u imagine, he was trying to toast me 57. Jacker 58. Your head is not correct 59. Have you seen that film before? 60. Just imagine! 61. My school fees money 62. No wahala! 63. Revise back small 64. Oya, shake body 65. Shine your eye 66. Carry go 67. Don"t try me o 68. Enough effizzy 69. Nna, You chop? 70. Ashewo bastard! 71. What happen? 72. We must wash am! 73. Eeyin, but why? (meaning ore/aboki/ friend-- why now?) 75. No be soooo! 76. I will see you today, athink? 77. Cold iced water! 78. abeg commot 4 hia 79. we"ll hook up next week 80. dat chick is BUNZ!!!!!!! 81. na BEANZ!!!!!!!!!!! 82. Na Yam? 83. Shakara (olooje) 84. Na so we see am o! 85. How we go do am now? 86. Like say.... 87. You can"t do more than a dead rat... 88. Na you sabi 89. cold dey catch me 90. I no send 91. shey you grab 92. ma guy, leave am 93. you dey jones 94. you go roast 95. na for your head 96. we go jam 97. I go burst ur head 98. Bros how far 99. How e dey do u 100. No be Goooood? 101. Lend urself brain 102. e get meaning 103. nonsense and japajantis 104. walai talai 105. a han now 106. nothing dey happen 107. e get as e be 108.na condition make crayfish bend 109. nothing dey happen 110. yes oh! 111.ki lo happen 112.ur head no dey dere. 113.u go wound ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh! 114.EFREBOOOOOOOOOOOO...... 115. waka.... 116. FILE!!!!....dont touch it! 117. no time, if time dey, no space, if space dey, no chance, if chance dey, no vacancy....... 118. notin dey kpai, anytin wey kpai na witch 119. u say u love, me oya prove it 120. no be today yansh don dey for back! 121. wahala dey o 122. u go see danger / u gn fear danger nw
Posted on: Fri, 12 Jul 2013 05:19:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015