Ijaw Tafia Ijaw Tafia Posts - TopicsExpress



          

Posts by Ijaw Tafia Ijaw Tafia



My people we greet una..dis morning i just sitdowm for my house
My people we greet una..dis morning i just sitdowm for my house dey reason life.once na i hear one bad news wey fit spoil ear.my people abeg make una ...
my people i salute una o......sumtyms i go dey imagin if wetin dis
my people i salute una o......sumtyms i go dey imagin if wetin dis our nigeria army dem dey do4sapele na,d instruction wey dere give dem 4office...yes...
Gud afternoon my people hmm sorry I mean gud mornin..our pple say
Gud afternoon my people hmm sorry I mean gud mornin..our pple say pikin wey mama nd papa neva give name nobodi get right to give am name..na still ou...
my people we salute una wel wel o.we all know say sapele no b like
my people we salute una wel wel o.we all know say sapele no b like d way he be b4.nowadays d way army dey worry now dor even pass d 1arm robbers dey d...
Una good afternoon my people...the way some people take like money
Una good afternoon my people...the way some people take like money for dis life eh I swear if to say money na death 70%of our people no mind die leave...
My people una good evenin happy sunday to u all...we lost one of
My people una good evenin happy sunday to u all...we lost one of our there father a man who is truthful and very committed a man who gat so much swag....
my people i salute una...wen yong boy get white hair early age..na
my people i salute una...wen yong boy get white hair early age..na old man our people dey call am and also wen fish too tay for river na juju our peop...
my people una dhooooo!!anybodi wey say ijaw people no enjoy d
my people una dhooooo!!anybodi wey say ijaw people no enjoy d fruit of their labour na portoporto d peson go take rub...our news dis evenin na to info...
Una goodmornin o my people...first of all the. Children and family
Una goodmornin o my people...first of all the. Children and family of late mr orienta say make I thank una as una join hand together help dem do their...
My people I salute una o.our people use to talk am say na only
My people I salute una o.our people use to talk am say na only person wey no ready for life go ask blind man for direction. plenty tins dey happen4our...

Trending Topics



Alexis Sanchez Paling Berpeluang Dampingi Messi dan Neymar di Lini
Hmmm.... Parents, may I have your opinion on this? Obviously
Animal Legal Defense Fund Dear John, We urgently need your

© 2015